Ye lyrics Meaning

Avatar

By Joseph T. Gross

Ye song by Burna Boy from Primary Album Outside. The music is composed and produced by Joel. Genre is Nigerian Pidgin, Nigeria, Afrobeats music. The Record company is unknown. Released on January 26, 2018.

httpv://www.youtube.com/watch?v=PA&tab

The video shared via: Youtube

Ye Meaning

[[Intro]
Yeah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga…

[Refrain]
Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada, ahn-ahn

[Chorus]
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
, [Verse 2]
Ahn-ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate (I can’t come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can’t come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up

[Chorus]
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what’s it gon’ be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
, [Verse 3]
Different things dem happening, schemes and packaging
In a one night, four shows, I’m juggling
Flow like the ocean, my boat I’m paddling
Shout out Shina Peller, that’s my bro, my family
Frozen chains
When it comes to money, I dey concentrate
Make I tell you straight: You are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up

[Chorus]
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
, [Refrain]
Oluwaburna
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye]
Ye
Ye lyrics image

Common queries

  1. Who produced the lyrics for Ye?

    This lirics prodiucer by Phantom (NG).

  2. What is the name of the person who wrote this song? Ye

    Ye lyrics is written by Burna Boy

Avatar

I am Joseph T. Gross, a Gospel singer, songwriter, and music producer. You can find my song lyrics published on this site in the X, Y and Z categories.

Leave a Comment