Jaiye Ihe Geme song by P-Square from Primary Album Album not found. The music is composed and produced by Joel. Genre is Pop music. The Record company is unknown. Released on July 22, 2022.
The video content came from: Youtube
Jaiye Ihe Geme Meaning
[[Intro] P-Square! Okay! Yeah! Nothing dey! Craze! Jaiye ori mi Jaiye, jaiye ori mi Jaiye ori mi (Yeah!) Jaiye, Jaiye ori mi Ihe geme, ihe geme eh Ihe geme, ihe geme eh Ima ni ihe geme, ihe geme eh Ihe geme! [Chorus] So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme (Jaiye ori mi) Put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi) , [Post-Chorus: Rudeboy] Jaiye ori mi Jaiye, jaiye ori mi Jaiye ori mi Jaiye, jaiye ori mi [Verse 1: Rudeboy] Eh Je kan sa ma soro Je kan sa ma soro, eh Shebi na dem get their mouth Wetin dem like make dem talk I go dey live my life I go dey live my life If you try me You go chop breakfast You go chop breakfast (gege, oh oh) [Pre-Chorus: Mr P] Oya put your hands up high I know you dey feel that vibe ‘Cause I no get your time Say na money dey my mind Yeah If you no make am oh Wetin you gain? Brother, wetin you gain? , [Chorus] So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme (Jaiye ori mi) So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we Jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi) [Post-Chorus: Mr P] Jaiye ori mi (yeah) Jaiye, jaiye ori mi Jaiye ori mi (okay) Jaiye, jaiye ori mi [Verse 2: Rudeboy] Omo, na enjoyment We want shake body Tell dem e still dey body P-Square go make you soji Even though we too get money oh I go dey live my life I go dey live my life If you try me You go chop breakfast You go chop breakfast (ge ge oh oh) , [Pre-Chorus: Mr P] Oya put your hands up high I know you dey feel that vibe ‘Cause I no get your time Say na money dey my mind Yeah If you no make am oh Wetin you gain? Brother, wetin you gain? [Chorus] So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme Ihe geme (Jaiye ori mi) So put your hands up in the air (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Make we jaiye (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Na there I dey (Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi) Ihe geme (ihe geme) Ihe geme, me, me, me (Jaiye ori mi) [Outro] Ihe geme, ihe geme eh Ihe geme, ihe geme eh Ihe geme, ihe geme eh Ima ihe geme, ihe geme eh Ihe geme, ihe geme eh] |
Common queries
- What is the name of the producer of the lyrics for Jaiye Ihe Geme?
This lirics prodiucer by P-Square.
- What is the name of the person who wrote this song? Jaiye Ihe Geme
Jaiye Ihe Geme lyrics song is written by P-Square