Jo song by Rema from Primary Album Rave-roses. The music is composed and produced by Joel. Genre is Nigeria, Afrobeats, Pop music. The Record company is Jonzing World, Mavin Global Holdings & Mavin Records. Released on March 25, 2022.
The video content came from: Youtube
Jo Meaning
[[Intro] Another banger [Chorus] Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I don tell my mama say na you be my wife o [Bridge] Hmm, Omotola you dey boost my dada Woah-woah-woah-woah I like it when you dey call me dada Woah-woah-woah-woah Other girls they dey bu bu ga ga Woah-woah-woah-woah Only you be my baby pana Woah-woah-woah [Verse 1] Where you dey o When I dey call your phone You no dey pick my call Baby wetin your friends don talk Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls Me I no go lie I dey get but baby na you I choose Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar Plenty calories dey for your sugar o hmm Come baby Juma gimme sugar o ginger You dey pull my trigger , [Chorus] Jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I don tell my mama say na you be my wife o [Bridge] Hmm, no mind them all of them they go deceive you o Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o (Tell me why you con dey vex for me o) Baby no dey vex for me o Anytime wey you dey vex I go give you muah I go give you Mmm hmm Obianuju (This you love na juju, juju, juju) [Chorus] Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I don tell my mama say na you be my wife o [Outro] Hmmm Obianuju Say this love is true You dey make me do like fool Hmm Hm Obianuju Hm this love is true You dey make me do like fool] |
FAQ
- Who produced the lyrics for Jo?
This lirics prodiucer by London & Dylan Graham.
- Who wrote the song Jo
Jo lyrics song is written by Rema