Choplife song by King Promise from Primary Album 5-star. The music is composed and produced by Joel. Genre is Pop, Afrobeats, Ghana music. The Record company is unknown. Released on December 10, 2021.
video sourced: Youtube
Choplife Meaning
[[Intro: King Promise & Patoranking] You know how the thing go King, King Promise Alongside (yeahhh) No-na-na na-na-na-na-naaa Patoranking mi dey here Whayasay? [Chorus: King Promise] More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-еy Tininin-tintintin yeayy-ey Me I camе and conquered the game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game Me no come to play-ay Yeah-yeah yeah [Verse 1: King Promise] Over oh, we de ball hard like Drogba oh We going up, never go down oh And we stay fly, never sober oh, ay-ay Pull up in a rover oh, make the gyal dem wana go mad oh Pull up in a G-wagy oh my oh Make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy Haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh Mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa Feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay , [Chorus: King Promise] More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game So me no come to dey play-ay Oh-nahh [Verse 2: Patoranking] I no know wetin i go do, Jehovah bless mi I no fumble You know mi faya cyan cool oh, anytime I walk I will never stumble And anytime wey we come thru, you go see wetin money don do You talk say you be badman but you no bad reach shatta-bundle You talkin’-talkin’ too much but omale Anytime you hear (bang bang) you go sorry Now the money long from Lagos to Tamale And the crown dey inna mi house Adewale, ah-ya Different post, different style, different clothes, different flight Oh high and high, oh seen the sky Different days, different cars Shine with the stars, money money money is all I see , [Chorus: King Promise] More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey More money more money chale and enjoyment I dey chop life regardless Cause trouble never get no horn-ey-ey Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I came and conquered the game So me no come to dey play-ay Oh-nahh] |
Common queries
- What is the name of the producer of the lyrics for Choplife?
This lirics prodiucer by Spanker.
- Who is the songwriter behind this hit single? Choplife
Choplife lyrics is written by Spanker, Patoranking & King Promise
- What is the name of the featured of the lyrics for Choplife?
The lyrics featured in Choplife belong to PatorankingThe featured artist in the song Choplife is Patoranking