Leg Over song by Mr Eazi from Primary Album Album not found. The music is composed and produced by Joel. Genre is R&B, Afrobeats, Nigerian Pidgin music. The Record company is unknown. Released on None.
The video content came from: Youtube
Leg Over Meaning
[[Intro] Zagadat Dem come, body tan tan It’s your boy Eazi It’s E Kelly [Verse 1] My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a “Johnny Just Come” (Zagadat) When monkey dey work eh Baboon e just dey chop [Bridge] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh [Chorus] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over Onome give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over , [Verse 2] Eh eh I dey confuse I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon Mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous [Bridge] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh [Chorus] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over Onome give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over Ah , [Verse 3] It’s your boy Eazi My baby dey distract me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a “Johnny Just Come” (Zagadat) When monkey dey work eh Baboon e just dey chop [Bridge] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh [Chorus] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over Onome give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over , [Outro] Eh eh I dey confuse oh oh oh I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon Mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous] |